AI For Dummies, This one just carry everything about AI wey be the main the main koko you suppose know sama am for ground. Forget all those plenty talk and grammar wen people dey talk ontop AI, na here you go see how you sef fit use this AI take begin collect small small something, papa, mama, children, everybody go gather here for this sweet book wey go open their eyes to see AI the way dem suppose see am, as something to use collect daily 2k no be wettin to fear or use do fake news and lie lie videos. This one too never enter market, but we go let una know how e dey go as soon as we decide to publish am.

