Naija Pidgin Series
Naija Pidgin Series
Naija Pidgin Series na collection of books, articles, and stories wey dey break down complex topics into simple Nigerian Pidgin, so anybody fit understand. From tech and finance to health and everyday knowledge, we dey use street-level language to teach big ideas. No grammar overload — just straight-to-the-point learning for the people, by the people.
40 людям нравится это
12 Записей
20 Фото
0 Видео
0 предпросмотр
Недавние обновления
  • Get your free copy of Monetization for dummies now!!

    https://inboxiq.myngul.com/lp/mdl-naija-pidgin-series
    Get your free copy of Monetization for dummies now!! https://inboxiq.myngul.com/lp/mdl-naija-pidgin-series
    inboxiq.myngul.com
    Sales Landing Page Converter
    Like
    1
    · 0 Комментарии ·2 Поделились ·5Кб Просмотры ·0 предпросмотр
  • The AI Handbook For Dummies

    ₦3000
    0.0 (0 предпросмотр)
    AI For Dummies, This one just carry everything about AI wey be the main the main koko you suppose know sama am for ground. Forget all those plenty talk and grammar wen people dey talk ontop AI, na here you go see how you sef fit use this AI take begin collect small small something, papa, mama, children, everybody go gather here for this sweet book wey go open their eyes to see AI the way dem suppose see am, as something to use collect daily 2k no be wettin to fear or use do fake news and lie lie videos.
    AI For Dummies, This one just carry everything about AI wey be the main the main koko you suppose know sama am for ground. Forget all those plenty talk and grammar wen people dey talk ontop AI, na here you go see how you sef fit use this AI take begin collect small small something, papa, mama, children, everybody go gather here for this sweet book wey go open their eyes to see AI the way dem suppose see am, as something to use collect daily 2k no be wettin to fear or use do fake news and lie lie videos.
    В наличии ·Digital ·Новое
    Like
    1
    · 0 Комментарии ·1 Поделились ·2Кб Просмотры ·0 предпросмотр
  • Auto-Pilot For Dummies

    ₦3000
    0.0 (0 предпросмотр)
    Auto-Pilot For Dummies
    Na inside this book we take talk about how to do your own campaigns and marketing make e dey sama for you steady without say make you dey do all the work, you go just set am then leave am go bake eba to flex, na only new subscribers and how much you don sell you go dey check. All dey inside this book and as you already know na 100% pidgin, no dulling!!
    Auto-Pilot For Dummies Na inside this book we take talk about how to do your own campaigns and marketing make e dey sama for you steady without say make you dey do all the work, you go just set am then leave am go bake eba to flex, na only new subscribers and how much you don sell you go dey check. All dey inside this book and as you already know na 100% pidgin, no dulling!!
    В наличии ·Digital ·Новое
    Like
    1
    · 0 Комментарии ·1 Поделились ·2Кб Просмотры ·0 предпросмотр
  • Like
    1
    · 0 Комментарии ·0 Поделились ·780 Просмотры ·0 предпросмотр
  • Like
    1
    · 0 Комментарии ·0 Поделились ·792 Просмотры ·0 предпросмотр
  • Like
    1
    · 0 Комментарии ·0 Поделились ·765 Просмотры ·0 предпросмотр
  • AI For Dummies, This one just carry everything about AI wey be the main the main koko you suppose know sama am for ground. Forget all those plenty talk and grammar wen people dey talk ontop AI, na here you go see how you sef fit use this AI take begin collect small small something, papa, mama, children, everybody go gather here for this sweet book wey go open their eyes to see AI the way dem suppose see am, as something to use collect daily 2k no be wettin to fear or use do fake news and lie lie videos. This one too never enter market, but we go let una know how e dey go as soon as we decide to publish am.
    AI For Dummies, This one just carry everything about AI wey be the main the main koko you suppose know sama am for ground. Forget all those plenty talk and grammar wen people dey talk ontop AI, na here you go see how you sef fit use this AI take begin collect small small something, papa, mama, children, everybody go gather here for this sweet book wey go open their eyes to see AI the way dem suppose see am, as something to use collect daily 2k no be wettin to fear or use do fake news and lie lie videos. This one too never enter market, but we go let una know how e dey go as soon as we decide to publish am.
    Like
    1
    · 0 Комментарии ·1 Поделились ·2Кб Просмотры ·0 предпросмотр
  • Auto-Pilot For Dummies
    Na inside this book we take talk about how to do your own campaigns and marketing make e dey sama for you steady without say make you dey do all the work, you go just set am then leave am go bake eba to flex, na only new subscribers and how much you don sell you go dey check. All dey inside this book and as you already know na 100% pidgin, no dulling!! This one never enter market yet, we go let you know after we don finish with out free gift for the first book.

    Auto-Pilot For Dummies Na inside this book we take talk about how to do your own campaigns and marketing make e dey sama for you steady without say make you dey do all the work, you go just set am then leave am go bake eba to flex, na only new subscribers and how much you don sell you go dey check. All dey inside this book and as you already know na 100% pidgin, no dulling!! This one never enter market yet, we go let you know after we don finish with out free gift for the first book.
    Like
    1
    · 0 Комментарии ·1 Поделились ·2Кб Просмотры ·0 предпросмотр
  • Monetization For Dummies Don Fall Out!! And we dey give am to 10 lucky people for free!! yes you hear am well, FREE!! this we go drop the link very soon, just make sure say you dey follow us make you no miss out on this ogbonge hot book wey dey scatter ground!!
    Monetization For Dummies Don Fall Out!! And we dey give am to 10 lucky people for free!! yes you hear am well, FREE!! this we go drop the link very soon, just make sure say you dey follow us make you no miss out on this ogbonge hot book wey dey scatter ground!!
    Like
    1
    · 0 Комментарии ·1 Поделились ·2Кб Просмотры ·0 предпросмотр
  • Naija Pidgin Series na the baddest book crew wey dey turn big-big ideas into simple pidgin gist—straight, no wahala! Whether you wan chop cash from your blog, master AI like pro, or sell your skills without sweat, this series dey bring the koko sharp-sharp. No long talk, just pure street wisdom wey go ginger you to shine. From monetization to tech, we dey scatter ground the Naija way!!

    Naija Pidgin Series na the baddest book crew wey dey turn big-big ideas into simple pidgin gist—straight, no wahala! Whether you wan chop cash from your blog, master AI like pro, or sell your skills without sweat, this series dey bring the koko sharp-sharp. No long talk, just pure street wisdom wey go ginger you to shine. From monetization to tech, we dey scatter ground the Naija way!!
    Like
    Love
    2
    · 0 Комментарии ·2 Поделились ·4Кб Просмотры ·0 предпросмотр
Больше