


Naija Pidgin Series na collection of books, articles, and stories wey dey break down complex topics into simple Nigerian Pidgin, so anybody fit understand. From tech and finance to health and everyday knowledge, we dey use street-level language to teach big ideas. No grammar overload — just straight-to-the-point learning for the people, by the people.
3 oameni carora le place asta
12 Postari
20 Fotografii
0 Video
0
previzualizare
-
Get your free copy of Monetization for dummies now!!
https://inboxiq.myngul.com/lp/mdl-naija-pidgin-seriesGet your free copy of Monetization for dummies now!! https://inboxiq.myngul.com/lp/mdl-naija-pidgin-series0 Commentarii ·1 Distribuiri ·207 Views ·0 previzualizare -
The AI Handbook For Dummies
₦3000
0.0 (0 previzualizare)AI For Dummies, This one just carry everything about AI wey be the main the main koko you suppose know sama am for ground. Forget all those plenty talk and grammar wen people dey talk ontop AI, na here you go see how you sef fit use this AI take begin collect small small something, papa, mama, children, everybody go gather here for this sweet book wey go open their eyes to see AI the way dem suppose see am, as something to use collect daily 2k no be wettin to fear or use do fake news and lie lie videos.AI For Dummies, This one just carry everything about AI wey be the main the main koko you suppose know sama am for ground. Forget all those plenty talk and grammar wen people dey talk ontop AI, na here you go see how you sef fit use this AI take begin collect small small something, papa, mama, children, everybody go gather here for this sweet book wey go open their eyes to see AI the way dem suppose see am, as something to use collect daily 2k no be wettin to fear or use do fake news and lie lie videos.In stock ·Digital ·Noua -
Auto-Pilot For Dummies
₦3000
0.0 (0 previzualizare)Auto-Pilot For Dummies
Na inside this book we take talk about how to do your own campaigns and marketing make e dey sama for you steady without say make you dey do all the work, you go just set am then leave am go bake eba to flex, na only new subscribers and how much you don sell you go dey check. All dey inside this book and as you already know na 100% pidgin, no dulling!!Auto-Pilot For Dummies Na inside this book we take talk about how to do your own campaigns and marketing make e dey sama for you steady without say make you dey do all the work, you go just set am then leave am go bake eba to flex, na only new subscribers and how much you don sell you go dey check. All dey inside this book and as you already know na 100% pidgin, no dulling!!In stock ·Digital ·Noua -
-
-
-
AI For Dummies, This one just carry everything about AI wey be the main the main koko you suppose know sama am for ground. Forget all those plenty talk and grammar wen people dey talk ontop AI, na here you go see how you sef fit use this AI take begin collect small small something, papa, mama, children, everybody go gather here for this sweet book wey go open their eyes to see AI the way dem suppose see am, as something to use collect daily 2k no be wettin to fear or use do fake news and lie lie videos. This one too never enter market, but we go let una know how e dey go as soon as we decide to publish am.
AI For Dummies, This one just carry everything about AI wey be the main the main koko you suppose know sama am for ground. Forget all those plenty talk and grammar wen people dey talk ontop AI, na here you go see how you sef fit use this AI take begin collect small small something, papa, mama, children, everybody go gather here for this sweet book wey go open their eyes to see AI the way dem suppose see am, as something to use collect daily 2k no be wettin to fear or use do fake news and lie lie videos. This one too never enter market, but we go let una know how e dey go as soon as we decide to publish am. -
Auto-Pilot For Dummies
Na inside this book we take talk about how to do your own campaigns and marketing make e dey sama for you steady without say make you dey do all the work, you go just set am then leave am go bake eba to flex, na only new subscribers and how much you don sell you go dey check. All dey inside this book and as you already know na 100% pidgin, no dulling!! This one never enter market yet, we go let you know after we don finish with out free gift for the first book.
Auto-Pilot For Dummies Na inside this book we take talk about how to do your own campaigns and marketing make e dey sama for you steady without say make you dey do all the work, you go just set am then leave am go bake eba to flex, na only new subscribers and how much you don sell you go dey check. All dey inside this book and as you already know na 100% pidgin, no dulling!! This one never enter market yet, we go let you know after we don finish with out free gift for the first book. -
Monetization For Dummies Don Fall Out!! And we dey give am to 10 lucky people for free!! yes you hear am well, FREE!! this we go drop the link very soon, just make sure say you dey follow us make you no miss out on this ogbonge hot book wey dey scatter ground!!Monetization For Dummies Don Fall Out!! And we dey give am to 10 lucky people for free!! yes you hear am well, FREE!! this we go drop the link very soon, just make sure say you dey follow us make you no miss out on this ogbonge hot book wey dey scatter ground!!
-
Naija Pidgin Series na the baddest book crew wey dey turn big-big ideas into simple pidgin gist—straight, no wahala! Whether you wan chop cash from your blog, master AI like pro, or sell your skills without sweat, this series dey bring the koko sharp-sharp. No long talk, just pure street wisdom wey go ginger you to shine. From monetization to tech, we dey scatter ground the Naija way!!
Naija Pidgin Series na the baddest book crew wey dey turn big-big ideas into simple pidgin gist—straight, no wahala! Whether you wan chop cash from your blog, master AI like pro, or sell your skills without sweat, this series dey bring the koko sharp-sharp. No long talk, just pure street wisdom wey go ginger you to shine. From monetization to tech, we dey scatter ground the Naija way!!
Mai multe povesti